All releases uploaded on the CiDAR Africa platform automatically falls under our standard distribution license from the moment of upload. For more details, please see our contract form page and contract terms.

Song Lyrics
8 min read

AYRA STARR - SABILITY LYRICS

Published on
August 15, 2026
Contributors
Olaniyan AbdulHameed
Admin & Operations Executive
Subscribe to our newsletter
Read about our privacy policy.
Thank you. You'll receive our newsletters soon
Oops! Something went wrong while submitting the form.

E n lę oh

Greet everybody for here o

Padi jo shey shey pęlę o

Mo ti so funwon tęlę o

Belle o

Deliver like I get belle o

Dem say I dey go cele o

Dem say I dey go cele o

Espiritu Fortuna

I go make you jo dada

Shey you getty the power

Sweety passy amala ketu

Shinji Kagawa

Jesu kristi loba wa

Got them falling yakata

You know as e sabi girl dey do

Sabi oh, oh-oh (come on, come on)

Sabi oh, ohh (oh, yeah)

Sabi oh, oh-oh (come on, come on, goddamn)

Sabi oh, ohh (oya na)

Oni reason

Oni reason why dem dey call me oloyin

While you beefing, I'm still leading

Kill anything I no fit miss

You no go fit in my shoes

High fashion, Jimmy Choos

Wanna sip some gin and juice

Tomorrow will be okay

Espiritu Fortuna

I go make you jo dada

Shey you getty the power

Sweety passy amala ketu

Shinji Kagawa

Jesu kristi loba wa

Got them falling yakata

You know as e sabi girl dey do (hey)

Sabi oh, oh-oh (come on, come on)

Sabi oh, ohh (oh, yeah)

Sabi oh, oh-oh (come on, come on, goddamn)

Sabi oh, ohh

hey