All releases uploaded on the CiDAR Africa platform automatically falls under our standard distribution license from the moment of upload. For more details, please see our contract form page and contract terms.

Song Lyrics
8 min read

EMA ONIGAH - CHANCE LYRICS

Published on
May 18, 2026
Contributors
Olaniyan AbdulHameed
Admin & Operations Executive
Subscribe to our newsletter
Read about our privacy policy.
Thank you. You'll receive our newsletters soon
Oops! Something went wrong while submitting the form.

[Intro]

Anything wey hard for me oh

Na baba I dey carry am to oh oh

[Verse 1]

Heavenly Father oh

Make you no let the devil put leg for me when I’m on the run

Heavenly Father oh

For no reason they go dey hate on the boy

But I happy say man no be God

If not wetin man go talk

Tori melo mo fe so

Up up me head to

Prepare me a table in front of my enemies

Okan mi settle

Any eagle out there wey go fire me go turn attack you

Egbon be careful, make you no beg anybody wey only just want to share news

Hmmmmm hmmmmm

[Chorus]

Why, dey no go want to give me chance

When sky no dey fit overpopulate

When sky no dey fit overpopulate

Hmm mmh

Why, dey no go want to give me chance

When sky no dey fit overpopulate

When sky no dey fit overpopulate

I dey my lane and I dey dominate oh

[Verse 2]

On that note

I be the only one standing on what I know

I be the only one standing like bungalow

Wagwan we turn to watago

Them dey wish say

On a low

They go fit to possess even if it’s half of what I own

They refuse to give me my flowers but I still rose against all odds

Baba stubbornness choke

Spoil my name spoil my name for my back

Unfortunately for them Jehovah shama got my back

First to do no dey pain no mean say I no go dodge first attack

So many memories bartender come and feel my glass again, naso

Secure the bag

I no get time to fuck around enjoy my life

You know the vibe

No beef a man because of hate

I did my time

I put in work Baba put hand so

[Chorus]

Why, dey no go want to give me chance

When sky no dey fit overpopulate

When sky no dey fit overpopulate

Hmm mmh

Why dey no go want to give me chance

When sky no dey fit overpopulate

When sky no dey fit overpopulate

I dey my lane and I dey dominate oh