All releases uploaded on the CiDAR Africa platform automatically falls under our standard distribution license from the moment of upload. For more details, please see our contract form page and contract terms.

On my way to Calvary
I Dey find Person wey die for me
I Dey lose my sanity
Wetin i Dey find say e pass money o
My mind my mind
My mind my mind
I Dey find my peace of my mind
My mind o my mind
My mind my mind my mind
I Dey find my peace of my mind
My mind o my mind
My mind my mind my mind
I Dey find my peace of my mind
My mind o my mind
My mind my mind my mind
I Dey find my peace of my mind
My mind o
And my doctor is begging me
My lungs are failing me.
The alcohol is taking over all my destiny
And my mother praying for me
My father praying for me
The girlie wey I carry is sucking over all my destiny
My mind my mind
My mind my mind
I Dey find my peace of my mind
My mind o my mind
My mind my mind my mind
I Dey find my peace of my mind
My mind o my mind
My mind my mind my mind
I Dey find my peace of my mind
My mind o my mind
My mind my mind my mind
I Dey find my peace of my mind
My mind o