All releases uploaded on the CiDAR Africa platform automatically falls under our standard distribution license from the moment of upload. For more details, please see our contract form page and contract terms.

Song Lyrics
8 min read

LIL KESH - OVERFLOW LYRICS

Published on
April 28, 2025
Contributors
Olaniyan AbdulHameed
Admin & Operations Executive
Subscribe to our newsletter
Read about our privacy policy.
Thank you. You'll receive our newsletters soon
Oops! Something went wrong while submitting the form.

[Intro]

A le wi le ṣe, a le ṣe le wi

All the blessings wey dey come my way, omọ it's damn too much (Ọmọ it's plenty gan)

Calculator no fit calculate, ọmọ na calculus (Culus)

And that is how you go from being a Bariga boy to being fabulous

[Chorus]

A le ṣe, le wi ni baba

He'll do what He says He will do

So ye ma fo'ya (So ye ma fo'ya)

Padi mi ye ma bèrù (Padi mi ye ma bèrù)

A le ṣe, le wi ni baba (Baba)

He'll do what He says He will do

So ye ma fo'ya (Fo'ya), padi mi ye ma bẹrù (Bèrù)

A le ṣe, le wi ni— (Ahn ahn ahn)

Your cup go overflow, you sef go dengo po

A le ṣe, le wi ni— (Ouu ouu ouu)

Your cup go ovеrflow, you sef go dengo po

[Verse]

You can go from a bungalow to buying your mama a house

From kobo, kobo to stacking up dollar and pounds

From moluе, molue to a G Wagon

As you can see now I dey ball pass Lebron

So tell me why I no go denge po

Na the blessing dey make me nene po

Na every day now I dey fresh like today's bread

If God tell you say He dey for you (He dey there)

[Refrain]

Ó fa mi l'owo s'oke now I'm on top (On top)

Ó fa mi l'owo soke mo de jelo o (Jelo o)

Ó gbemi s'oke ga ju gbogbo aiye lo o (Aiye lo o, ye)

Ó fa mi l'owo soke now I'm on top (On top)

Ó fa mi l'owo soke mo de jelo o (Jelo o)

Ó gbemi s'oke ga ju gbogbo aiye lo o (Aiye lo o)

[Chorus]

A le ṣe, le wi ni baba (Baba)

He'll do what He says He will do

So ye ma fo'ya (Fo'ya), padi mi ye ma bẹ̀rù (Bẹ̀rù)

A le ṣe, le wi ni baba (Baba)

He'll do what He says He will do

So ye ma fo'ya (Fo'ya), padi mi ye ma bẹ̀rù (Bèrù)

A le ṣe, le wi ni— (Ahn ahn ahn)

Your cup go overflow, you sef go dengo po

A le ṣe, le wi ni— (Ouu ouu ouu)

Your cup go overflow, you sef go dengo po

[Outro]

Oh I cannot tell it all

All the blessings wey dey come my way

Ọmọ it's damn too much (It's damn too much)

Calculator no fit calculate ọmọ na calculus

And that is how you go from being a Bariga boy to being fabulous

Oh! (Ahn ahn ahn)

Your cup go overflow, you sef go dengo po

A le ṣe, le wi ni— (Ouu ouu ouu)

Your cup go overflow, you sef go dengo po