All releases uploaded on the CiDAR Africa platform automatically falls under our standard distribution license from the moment of upload. For more details, please see our contract form page and contract terms.

[Intro]
Mm-hmm, mm, mm, mm
Sterling, Ari-
[Verse 1]
Wọn o le sọpe won mo mi
Tell your friends to come, girl, it's alright, ragabomi
Middle of the party, I don't mind, you too like sọji
Girl, I'm just the same, make I no lie, aran kan mi
If you really know me, you know I'm
[Pre-Chorus]
Real, real (Rara), real, real (Rara)
Uh, yeah, girl, don't stress, I know you want me
Burst my head, omo no go dull me, eleyi
Real, real (Rara), real, real (Rara)
Uh, yeah, girl, don't stress, I know you want me
Burst my head, omo no go dull me
[Chorus]
Ọmọ ele to n jo (Awọn eleyi)
You fine pass Uche Jombo (Oh, awọn eleyi)
And Agbani Darego (Awọn eleyi)
Mona Lisa bi lolo (Oh, awọn eleyi)
Mm, tonongo (Awọn eleyi)
Wey wan burst my bololo (Oh, awọn eleyi)
Shima no even know, know (Awọn eleyi)
O lọ far, shima, don't dull (Oh, awọn eleyi)
[Verse 2]
Fresh down to my socks
Baby girl, you know your ex-boyfriend wanna be like us
Mm, it can touch
Money no long, e reach short pass pinafore sleeve, oh
Baby, jam me for Ikate
'Cause say, don't got it like me, nobody like me
I know you can see, you know, I'm
[Pre-Chorus]
Real, real (Rara), real, real (Rara)
Uh, yeah, girl, don't stress, I know you want me
Burst my head, omo no go dull me, eleyi
Real, real (Rara), real, real (Rara)
Uh, yeah, girl, don't stress, I know you want me
Burst my head, omo no go dull me
[Chorus]
Ọmọ ele to n jo (Awọn eleyi)
You fine pass Uche Jombo (Oh, awọn eleyi)
And Agbani Darego (Awọn eleyi)
Mona Lisa bi lolo (Oh, awọn eleyi)
Mm, tonongo (Awọn eleyi)
Wey wan burst my bololo (Oh, awọn eleyi)
Shima no even know, know (Awọn eleyi)
O lọ far, shima, don't dull (Oh, awọn eleyi)
[Outro]
Awọn eleyi, awọn eleyi wọn bad gan
Awọn eleyi, awọn eleyi wọn bad gan
Awọn eleyi, awọn eleyi wọn bad gan
Awọn eleyi, awọn eleyi wọn bad gaN