Artist Not Found

Island Life

Released on

June 7, 2024

Unknown Date

Island Life

Lyrics

(I no know you no call e my phone

in my head na lagos go slow

I no know you no call e my phone)

I've been down but nobody wan know

Island life me I dey on my own

I no know you no call e my phone

learnt my lesson but what do I know?

In my head na lagos go slow

2am (my battery don low)

thousand men me I dey my zone

say where you dey me I dey on my own

Island life me I dey my own

I no know you no call e my phone

I’ve been down but nobody wan know

in my head na Lagos go slow

where I fit cashout na where i wan go

I no know you no call e my phone

I’ve been down but nobody wan know

in my head na Lagos go slow

me I wan cahsout (yeah)

somebody wey no love you

somebody dey no love am

all of them gather love money

but money no love you

keep spending

you dey in your 20s

hype man dey shout it’s plenty

dorime, big money, it’s plenty

many go drop cause i’m wanting one

counting money like a mathematician

abeg no come wan dey love me now

slide in your girl like i’m on this song

come make i tell you something don’t you want

to learn

if you no get money there’s a big difference

prolly non’ of these niggas go look you the same

lotta closed doors can’t get in

bad man sweating outside can’t get in

hyperventilating already

know say no be offside don’t let him

score even if the ball in already

know these niggas don’t send nobody

many go leave if you fall let’s bet it

that’s why they can’t catch me outside

you know we get e only one life

one chance use am hold on twice

I no know you no call e my phone

I’ve been down but nobody wan know

in my head na Lagos go slow

where I fit cashout na where I wan go

I no know you no call e my phone

I’ve been down but nobody wan know

in my head na Lagos go slow

me I wan cahsout (yeah)

somebody wey no love you

somebody dey no love am

all of them gather love money

but money no love you

keep spending

you dey in your 20s

hype man dey shout it’s plenty

dorime, big money, it’s plenty

Sha Sha Shabalitica

Lyrics Not Available